Lyrics
[Lyrics] Wizkid – Jah Bless Me
Wizkid – Jah Bless Me Lyrics
[Intro]
Raaa!!!
Fire burn bad man
[Chorus]
Jah Jah Jah Jah Bless me
Yeah you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me
Jah Jah Jah Jah Bless me
Yeah you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me
[Verse 1]
When I show for the party, see Dem dey turn up dey Go
When I show for the party, see Dem dey burn up dey Go
Yeah dem know Wizzy baby, say I be killing the show
Yeah dem guys dey for party and then the chicks dey for low
[Chorus]
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me
Yeah you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me
[Verse 2]
Good people go to heaven
Bad people go to Hell
But where do Gangstas go?
I say where do my people go
My people wey dey for Zanga, wey no get choice to make the doe
I wanna know, I wanna know
What dah Government really gat to say, about the things wey dey happen
I wanna know, I wanna know
What dah Government really gat to say
[Hook]
My music playing , lou-lati-loud
And the girls Dem dey dounce-douti-dance
My ghetto people feeling, they feeling Wizzy music everyday,
Everyday Dem see me Dema wave
My music playing , lou-lati-loud
And the girls Dem dey dounce-douti-dance
My ghetto people feeling, they feeling Wizzy music everyday,
Everytime Dem see me Dema wave
[Chorus]
Jah Jah Jah Jah Bless me
Yeah you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me
Jah Jah Jah Jah Bless me
Yeah you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me
[Verse 3]
Please God, Please God I say send me my daily bread
I say don’t put it where it’s hard to find
Let my music tell the people story
Don’t let my life be a normal story
I want to live in glory
Please God, Please God I say send me my daily bread
I say don’t put it where it’s hard to find
Let my music tell the people story
Don’t let my life be a normal story
I want to live in glory
[Interlude]
To the ghetto youths, Drop ya Guns
Pick ya words, Done
Gunshots with the Bam Bam, with the Bam Bam
International Bam, Oh yeah
Gunshots with the Bam Bam, with the Bam Bam
International Bam
Whoo whoo, yeah yeah yeah
[Chorus]
I say my Jah Jah Jah Jah Bless
Yeah you take away the pain that stay stress
Bouncing about my God wey dey bless me
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me
Yeah you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me
- South Africa7 months ago
Shimza – Ultra Resistence CPT 2019 (Mix)
- Video7 months ago
InQfive – Voltage (Original Mix)
- Video6 months ago
VIDEO: Willy Paul ft. Nandy – Hallelujah
- South Africa9 months ago
Que Deep Matured Soundz – Baby Are you Coming Ft. Edgar Thee Mc & Lindiwe
- South Africa7 months ago
Zero12Finest – Baby Are You Coming? ft. Thamagnificent2
- East Africa6 months ago
Willy Paul ft. Nandy – Hallelujah
- Video7 months ago
VIDEO: Cassper Nyovest – Move For Me Ft. Boskasie
- Music9 months ago
Rescort ft. Zlatan – Credit Alert